Danzy - Reply Lines To MDK ( Y3N Da Y3)

REPLY LINES TO MDK
(Y3N Da Y3)

Chale MDK y3n Da oooo
The tin be say we choq for one corner dey spy u ooo
We be coded nigas, we no dey show off like u oo
Ebi u wey always u dey disturb oo
Buh that one saf , we we no dey see u ooo

Cus wat u dey do saf be small
Biz the court, we are above the law
My name be Danzy, if u wan see me aa, crosh me for Mall

Omo Ada, Omo Ada Ebi noise u dey make
Ebi u wey u bed so u for wake

U buy Mercedes Benz
So wetin
U buy Range Rover
So wetin
U buy Audi gv ur bf
So wetin
I dey wan show u say that things all be nothing

Abowa , MDK u for use ur mind niga
Listen wat I dey say niga
Eno be say I dey wan mk u hype me niga
I jus dey wan mk u Gbele ur eyes niga

My bro u for learn life
And shun dey fool
Sark Tracing me cus w) fi s3 Magye ne wife
Ah! Sark I dey beg Eno be true

By : *DANZY*🎶⭐🔥

Post a Comment

0 Comments